Anonymous A started this discussion 8 years ago#66,308
Police for Colorado, United States, dey find one mystery jogger, wey dem don give di name "Mad Pooper", wey dey always go poo-poo outside di house of one family.
Big Daddy Dracula !Uvm54ORbmo joined in and replied with this 8 years ago, 3 hours later[^][v]#815,842
@OPoo-poo
Woman wey take her hand, pack her poo-poo comot di toilet of man wey she dey friend because e no gree flush enter trouble, after she go try collect di poo-poo back.